Feeds

Facebook

Twitter

Instagram

Youtube

BuzzNgine

home

Music

video

news

album

artiste

music
chart

Wizkid – IDK ft. Zlatan Lyrics

Posted Dec 22, 2023 - 08:34PM by Gnax Oneboss 0

178 views

Wizkid – IDK ft. Zlatan

IDK Lyrics by Wizkid

Wizkid

Eledumare na hin dey ginger me nicely

Ojodi ko ye so

On baba, se ko se ko

E bad or e good, we dey pray more

Tough times don’t last but tough people do, we go stand tall

Eyes red like we jogor

Puff, pass for the pain, yeah e’ja lor

I really wanna know your interest

Money dey for my mind, I’m in business

Many time dem try play my intellect

And you know my shotta, man ah big the rest

When you ready make you take the shot

And you know wetin go happen, make we ginger next

Sound, sound

Chorus

Ah ah ahn

And I know dem how feel tonight

I know man I wan dey tonight

Wan make ya feel alright

Ah ah ahn

Call my people make we dey tonight

Make we fall in, make we lo li li

Wan make ya feel alright

Oh ah yeah oh

I no mind how e be tonight

No apologies tonight

Wan make ya feel alright

Ah ah ahn

Holla all my Gs tonight

Sometimes naso e be sometimes

Zlatan

Ah Ibile

B’osu oluwa ni shola

Aiye t’o dun, eba won ni mo se ni pola

Aiye baje pelu VVS

K’oma da fun bend down select ni TBS

She tell me say she go leave if the love lonely till morning

Relationship wey money no dey, e go later boring

E go later sour, e go later scatter

She go serve you breakfast on a bigger platter

I say that’s why I pray every night and day

That I get paid so I can slay

Life show me pepper, many things I can’t say

Chance ti m’ori, m’ode take advantage

Had no choice so I paid the price

My agege bread, me I turn to slice

All the dirty for my life, me I sanitize

Moni shoe get size, better realize, better realize oh

Chorus

Ah ah ahn

And I know dem how feel tonight

I know man I wan dey tonight

Wan make ya feel alright

Ah ah ahn

Call my people make we dey tonight

Make we fall in, make we lo li li

Everybody falling, others just falling

Big bad everyday calling

E don tey, now e don turn kinch

Top feeling yeah my brother trust me

E don turn king, everyday balling

I no dey mind wetin comes to me

Ni Ojuelegba Shitta, I dey with my people dey ginger

Any sound dey burst up the speakers

Eledumare na hin dey ginger me nicely

Ojodi ko ye so

On baba, se ko se ko

E bad or e good, we dey pray more

Tough times don’t last but tough people do, we go stand tall

Eyes red like we jogor

Puff, pass for the pain, yeah e’ja lor

DOWNLOAD: Wizkid – IDK ft. Zlatan

Do You Want Your Song Promoted On BazeTunez
CLICK HERE TO GET STARTED

Hottest Artist

What do you think about this song?

Drop Your Comments
related lyrics...
Recent Wizkid Songs
Wizkid – One Love (Bob Marley: One Love – Music Inspired By The Film)
Wizkid – One Love (Bob Marley: One Love – Music Inspired By The Film)
Wizkid – Ololufe Ft. Wande Coal
Wizkid – Ololufe Ft. Wande Coal
Wizkid – Energy
Wizkid – Energy
Wizkid – Diamonds
Wizkid – Diamonds
Wizkid – IDK Ft. Zlatan
Wizkid – IDK Ft. Zlatan
Wizkid – 9-5 (Jam Session) Ft. The Cavemen
Wizkid – 9-5 (Jam Session) Ft. The Cavemen
Wizkid – Ojuelegba
Wizkid – Ojuelegba
Wizkid - Wiz Party
Wizkid - Wiz Party
Wizkid - Shout Out
Wizkid - Shout Out
Wizkid ft D'Prince - Wad Up
Wizkid ft D'Prince - Wad Up
Drop Your Comments 0

Your Name

Your Comment

Be the first to comment on this post
advertisement
popular artists
recent artists
popular search
recently searched
advertisement
subscribe
song of the week
Boy Spyce – YOU (Rum & Schnapp)

Boy Spyce – YOU (Rum & Schnapp)

download now
video of the week

No Video Currently Available..

trending post
recently posted
new topics
5 years ago, I underestimated the extent of my influence – Popular Ghanaian media personality, Serwaa Amihere finally reacts to her leaked sex tape
Apr 25 | Local News
Bandits kill 4, abduct 6 and raze telecom service mast in Zamfara
Apr 25 | Local News
Bello: Former ECOWAS Court Of Justice Vice President Criticizes EFCC Chairman
Apr 25 | Crimes
Photos Of Collapsed Niger Prison Where 118 Inmates Escaped
Apr 25 | Local News
Woman in pains as she discovers her boyfriend of 3years is a Catholic priest
Apr 25 | Life Style
I told my friend that I liked a guy we both knew. She smashed him the next day and gave me a review – Woman says
Apr 25 | Life Style
Pastor reveals date rapture will come (video)
Apr 25 | Local News
Man loses his wife and child in labor room after 14 years of barrenness
Apr 24 | Local News
I am afraid for the Youths of this Generation. Many are not Preparing enough to enter into Marriage – Clergyman, Mike Bamiloye
Apr 24 | Life Style
“This one na Gandusa Ganduja” – Reactions as Odumeje Video giving a lady head surfaces online (Video)
Apr 23 | Leaked
new musics/songs
Ajebo Hustlers – You Go Know
Mar 26, 2023 - 07:46PM
Ajebo Hustlers – No Wam
Oct 06, 2023 - 12:44PM
Ajebo Hustlers – Celine Dion Ft. Odumodublvck
Feb 01
Ajebo Hustlers – Dreams II Ft. Zlatan & Blaqbonez
Mar 29
Senth – Compass
4 days ago
KrixxKroxx - On The Low
Feb 08, 2022 - 02:42PM
Josh2funny – Badman Kiti Kata (Badman Chukwuebuka)
Jan 13, 2022 - 09:14PM
Portable – Ogo Forever
Jan 13, 2022 - 10:22PM
DJ Lawy – Party Hour Mix
Jan 14, 2022 - 06:57PM
Dessy - DND (Do Not Disturb)
Jan 15, 2022 - 07:30AM
new videos
Fave – Baby Riddim
Updated:Apr 28
Khaid – Jara
Apr 28
Skiibii ft Davido - Baddest Boy (Remix)
Updated:Apr 28
Bad Boy Timz ft Olamide - Skelele
Apr 28
Niphkeys ft Zinoleesky - Blessings
Updated:Apr 28
Broda Shaggi ft Falz - Cross My Lane
Updated:Apr 28
Asa - Ocean
Updated:Apr 28
Diamond Platnumz - Gidi
Updated:Apr 28
Olamide ft Wande Coal - Hate Me
Updated:Apr 28
Rema ft Aj Tracey - Fresh Young Nigga (FYN)
Updated:Apr 28
Copyright © 2022 - 2024
BazeTunez Media Inc
Powered by: Merge Technology Concept