Feeds

Facebook

Twitter

Instagram

Youtube

BuzzNgine

home

Music

video

news

album

artiste

music
chart

Rema “Trouble Maker” Lyrics

Posted Oct 30, 2023 - 12:50AM by Gnax Oneboss 0

287 views

Rema “Trouble Maker”

Lyrics by Rema

How many dues wey the boy don pay?

How many insult I go take?

Address your shit like I’m Jahgo

I’ve been like this straight from the get go

I no dey take eye see loose bread

If you miss your show you know say me I go take am

Up my money ’cause your promoter desperate

Make una no vex na my money be my mandate

?m? many my country people eye red o

My eye red for the green that’s yellow

Some call me hybrid, some call me hollow

Keep who I really be on a low low

Day and night all my guys dey hustle

Every penny dey touch my circle

I dey pest my opps, make them restless on schedule

Dem say I be trouble maker

I go disturb everybody

Leave me, leave me, leave me, make I do my own ?m? no judge me

Make you sef reason

E be better say they no call me nobody

I go still pass everybody even though say una use extra sheet

Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa

You better relocate I dey come closer

Even if na red I go tackle o

?ebi na vex you go vex

?m? were me I no dey talk but try me first

Better save your money, this game no be by best dressed

Bought my first land since I was 17

You know steady grinding

Nothing wey you go show me wey go really surprise me

?m? many my country people eye red o

My eye red for the green that’s yellow

Some call me hybrid, some call me hollow

Keep who I really be on a low low

Day and night all my guys dey hustle

Every penny dey touch my circle

?m? I dey pest my opps, make them restless on schedule

Dem say I be trouble maker

I go disturb everybody

Leave me, leave me, leave me, make I do my own ?m? no judge me

Make you sef reason

E be better say they no call me nobody

I go still pass everybody even though say una use extra sheet

Dem say I be trouble maker

I go disturb everybody

Leave me, leave me, leave me, make I do my own ?m? no judge me

Make you sef reason

E be better say they no call me nobody

I go still pass everybody even though say una use extra sheet

DOWNLOAD: Rema “Trouble Maker”

Do You Want Your Song Promoted On BazeTunez
CLICK HERE TO GET STARTED

Hottest Artist

What do you think about this song?

Drop Your Comments
related lyrics...
Recent Rema Songs
Rema – Red Potion
Rema – Red Potion
Rema – Smooth Criminal
Rema – Smooth Criminal
Rema – Don’t Leave
Rema – Don’t Leave
Rema – DND
Rema – DND
Rema – Trouble Maker
Rema – Trouble Maker
Rema – Struggle
Rema – Struggle
Rema – Dunno Me
Rema – Dunno Me
Rema – Hov
Rema – Hov
Rema – Charm
Rema – Charm
Rema – Reason You
Rema – Reason You
Drop Your Comments 0

Your Name

Your Comment

Be the first to comment on this post
advertisement
popular artists
recent artists
popular search
recently searched
advertisement
subscribe
song of the week
Tiwa Savage – Emotions Ft. Aṣa

Tiwa Savage – Emotions Ft. Aṣa

download now
video of the week

No Video Currently Available..

trending post
recently posted
new topics
I Named My Son Isaac With Only ₦10 – Bishop David Oyedepo (Video)
a week ago | Entertainment News
Tijanni Babangida’s Son Dies As Wife Losses Eye In Accident
a week ago | Local News
Wike Brought Misery, Grief, Anguish To Rivers – Uche Secondus
a week ago | Politics
AMVCA 2024: See how some of your favorite celebrities showed up (photos)
a week ago | Life Style
5 years ago, I underestimated the extent of my influence – Popular Ghanaian media personality, Serwaa Amihere finally reacts to her leaked sex tape
Apr 25 | Local News
Bandits kill 4, abduct 6 and raze telecom service mast in Zamfara
Apr 25 | Local News
Bello: Former ECOWAS Court Of Justice Vice President Criticizes EFCC Chairman
Apr 25 | Crimes
Photos Of Collapsed Niger Prison Where 118 Inmates Escaped
Apr 25 | Local News
Woman in pains as she discovers her boyfriend of 3years is a Catholic priest
Apr 25 | Life Style
I told my friend that I liked a guy we both knew. She smashed him the next day and gave me a review – Woman says
Apr 25 | Life Style
new musics/songs
Damo K – Forever Killar
4 days ago
Shatta Wale – Rise Like Dollar
a week ago
Ajebo Hustlers – You Go Know
Mar 26, 2023 - 07:46PM
Ajebo Hustlers – No Wam
Oct 06, 2023 - 12:44PM
Ajebo Hustlers – Celine Dion Ft. Odumodublvck
Feb 01
Ajebo Hustlers – Dreams II Ft. Zlatan & Blaqbonez
Mar 29
Senth – Compass
2 weeks ago
KrixxKroxx - On The Low
Feb 08, 2022 - 02:42PM
Josh2funny – Badman Kiti Kata (Badman Chukwuebuka)
Jan 13, 2022 - 09:14PM
Portable – Ogo Forever
Jan 13, 2022 - 10:22PM
new videos
Fave – Baby Riddim
Updated:Apr 28
Khaid – Jara
Apr 28
Skiibii ft Davido - Baddest Boy (Remix)
Updated:Apr 28
Bad Boy Timz ft Olamide - Skelele
Apr 28
Niphkeys ft Zinoleesky - Blessings
Updated:Apr 28
Broda Shaggi ft Falz - Cross My Lane
Updated:Apr 28
Asa - Ocean
Updated:Apr 28
Diamond Platnumz - Gidi
Updated:Apr 28
Olamide ft Wande Coal - Hate Me
Updated:Apr 28
Rema ft Aj Tracey - Fresh Young Nigga (FYN)
Updated:Apr 28
Copyright © 2022 - 2024
BazeTunez Media Inc
Powered by: Merge Technology Concept