Feeds

Facebook

Twitter

Instagram

Youtube

BuzzNgine

home

Music

video

news

album

artiste

music
chart

Odumodublvck ft Decosuave – Abuja People Lyrics

Posted Dec 05, 2023 - 08:17PM by Gnax Oneboss 0

133 views

Odumodublvck ft Decosuave – Abuja People

Abuja People Lyrics by Odumodublvck

Abuja people dey my convoy

Wike and co

Blvcksheep forever, blvcksheep for life

Izgaaju till we kpeme

ANTIWORLDGANGSTARS

Ge records

You get me, ODUMODUBLVCK

Decks, native

Abuja people dey my convoy

Enugu people, oya gboso

For Port Harcourt na me dem dey jump on

I’m on vacay, I dey for London

Abuja people dey my convoy (Oganigwe)

Enugu people, oya gboso (Oganigwe)

For Port Harcourt na me dem dey jump on (Oganigwe)

I’m on vacay, I dey for London

Conversation, conversation

Me I no dey follow this your conversation

Abi na obs?rvation, observation

Me I too dey obs, na obs?rvation

Wetin commot for my mouth na my incantation

Wetin make their leg dey shake na my own vibration

Motivation, elevation

Make I put am for their body

Deco why you don start

Hammer boys (Boys)

Na we dem dey call (Yes)

Obi Cubana say na Modu be my choice (Bless)

Deco (Ehn), I say you don blow (Def)

When I enter Eko, many keles dey on code

So many Chiomas on my phone

Larry Gaga, where you go? (Where?)

Jowi Zaza follow for the people wey dey my phone (Don)

Elumelu, omo na you I go buzz (Buzz)

When e don burst, the bank na where I put my trust

Abobi put am on my God

Omo I fall out cause e sure (Megawatts)

Tender rabbas, pamper, encounter badman

She offer bunda softly, the pum pum bender (Bender)

I dey with the gang (Sharp)

Odumodu you bad

Abuja people dey my convoy

Enugu people, oya gboso

For Port Harcourt na me dem dey jump on

I’m on vacay, I dey for London

Abuja people dey my convoy (Oganigwe)

Enugu people, oya gboso (Oganigwe)

For Port Harcourt na me dem dey jump on (Oganigwe)

I’m on vacay, I dey for London

Conversation, conversation

Me I no dey follow this your conversation

Abi na observation, observation

Me I too dey obs, na observation

Wetin commot for my mouth na my incantation

Wetin make their leg dey shake na my own vibration

Motivation, elevation

Make I put am for their body

Deco why you don start

Work hard and play hard na hin be my mantra (Praaa)

Seyi Tinubu style, I work hard then I banter (Yes)

Lux v, na my egbon wey dey tender

Heavy load, see ikebe, Modu go stand out (Megawatts)

Modu go sign out (Graduation gown o)

Big big boys when I hang out (Wike and co.)

My kele no need hand out

See pressure, old soldier, I no go tension

Carry am go Zone 4, carry am

Everything, coda dollars, everything

Carry am enter Gwarimpa

Carry am go Zone 1

Carry am go Garki

Anywhere, e no get where e touch

You gift even branch H medix, H medix

You go even go Yahuza, Millennium park

Based on small small pikin cruise

Asokoro, Maitama

Zainab, everybody, malo

DOWNLOAD: Odumodublvck ft Decosuave – Abuja People

Do You Want Your Song Promoted On BazeTunez
CLICK HERE TO GET STARTED

Hottest Artist

What do you think about this song?

Drop Your Comments
related lyrics...
Recent Odumodublvck Songs
Odumodublvck – Technician Ft. Blaqbonez & Lekaa Beats
Odumodublvck – Technician Ft. Blaqbonez & Lekaa Beats
Odumodublvck – 100 Million Ft. Tiwa Savage
Odumodublvck – 100 Million Ft. Tiwa Savage
Odumodublvck – Tears In Abidjan
Odumodublvck – Tears In Abidjan
Odumodublvck – Plugged In Ft. Fumez The Engineer
Odumodublvck – Plugged In Ft. Fumez The Engineer
Odumodublvck – Woto Woto Seasoning Ft. Black Sherif
Odumodublvck – Woto Woto Seasoning Ft. Black Sherif
Odumodublvck – No Protocol Ft. Teni & Masicka
Odumodublvck – No Protocol Ft. Teni & Masicka
Odumodublvck – A1 Perico Ft. Nasty C & Mizzle
Odumodublvck – A1 Perico Ft. Nasty C & Mizzle
Odumodublvck – Minimal Fuss Ft. Boj
Odumodublvck – Minimal Fuss Ft. Boj
Odumodublvck – Hotel Lobby Ft. Anti World Gangstars
Odumodublvck – Hotel Lobby Ft. Anti World Gangstars
Odumodublvck – BadMan Bounce Ft. Reeplay & Duncan Mighty
Odumodublvck – BadMan Bounce Ft. Reeplay & Duncan Mighty
Drop Your Comments 0

Your Name

Your Comment

Be the first to comment on this post
advertisement
popular artists
recent artists
popular search
recently searched
advertisement
subscribe
song of the week
Tiwa Savage – Emotions Ft. Aṣa

Tiwa Savage – Emotions Ft. Aṣa

download now
video of the week

No Video Currently Available..

trending post
recently posted
new topics
I Named My Son Isaac With Only ₦10 – Bishop David Oyedepo (Video)
a week ago | Entertainment News
Tijanni Babangida’s Son Dies As Wife Losses Eye In Accident
a week ago | Local News
Wike Brought Misery, Grief, Anguish To Rivers – Uche Secondus
a week ago | Politics
AMVCA 2024: See how some of your favorite celebrities showed up (photos)
a week ago | Life Style
5 years ago, I underestimated the extent of my influence – Popular Ghanaian media personality, Serwaa Amihere finally reacts to her leaked sex tape
Apr 25 | Local News
Bandits kill 4, abduct 6 and raze telecom service mast in Zamfara
Apr 25 | Local News
Bello: Former ECOWAS Court Of Justice Vice President Criticizes EFCC Chairman
Apr 25 | Crimes
Photos Of Collapsed Niger Prison Where 118 Inmates Escaped
Apr 25 | Local News
Woman in pains as she discovers her boyfriend of 3years is a Catholic priest
Apr 25 | Life Style
I told my friend that I liked a guy we both knew. She smashed him the next day and gave me a review – Woman says
Apr 25 | Life Style
new musics/songs
Damo K – Forever Killar
4 days ago
Shatta Wale – Rise Like Dollar
a week ago
Ajebo Hustlers – You Go Know
Mar 26, 2023 - 07:46PM
Ajebo Hustlers – No Wam
Oct 06, 2023 - 12:44PM
Ajebo Hustlers – Celine Dion Ft. Odumodublvck
Feb 01
Ajebo Hustlers – Dreams II Ft. Zlatan & Blaqbonez
Mar 29
Senth – Compass
2 weeks ago
KrixxKroxx - On The Low
Feb 08, 2022 - 02:42PM
Josh2funny – Badman Kiti Kata (Badman Chukwuebuka)
Jan 13, 2022 - 09:14PM
Portable – Ogo Forever
Jan 13, 2022 - 10:22PM
new videos
Fave – Baby Riddim
Updated:Apr 28
Khaid – Jara
Apr 28
Skiibii ft Davido - Baddest Boy (Remix)
Updated:Apr 28
Bad Boy Timz ft Olamide - Skelele
Apr 28
Niphkeys ft Zinoleesky - Blessings
Updated:Apr 28
Broda Shaggi ft Falz - Cross My Lane
Updated:Apr 28
Asa - Ocean
Updated:Apr 28
Diamond Platnumz - Gidi
Updated:Apr 28
Olamide ft Wande Coal - Hate Me
Updated:Apr 28
Rema ft Aj Tracey - Fresh Young Nigga (FYN)
Updated:Apr 28
Copyright © 2022 - 2024
BazeTunez Media Inc
Powered by: Merge Technology Concept