(Craze)
(Gothic issues) Drive-by, ujo
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju ’til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)
This be my victim
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Ooh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Aba boys)
Oya oh (Prra)
Oya oh (Oya oh)
Yeah (Woah)
I dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh?)
Play me tiki-taka, we run the monkey post (Ayy)
Doggy pose, I give her yakata (She coll?ct)
Pakuromo give am abara
For yansh, wallahi, you do the stanky leg
I shoot, ? die, e turn to cadaver (Ayy)
The skeng, e tight, the Hammer wey I palm
I drink, I high (Who you be?)
Omo, na me be the guy, but
This be my victim (Abobi, what is up?)
With the men for the win-win (Chinke, God)
Oya, oya, oya oh
Tear them down into pieces
What you figure this be?
Follow me talk your gibberish but I never listen
My wingman say pimpim, pimpim till one line we are ticking
Every likkle thing on the wish list, talk to your baby, your love, your this thing
With the men for the win-win
(Drive-by, ujo)
DOWNLOAD: Odumodublvck ft. Black Sherif – Woto Woto Seasoning
Your Name
Your Comment
Receive our latest articles, songs and videos to your email. We promise we do not spam.
Delivered by BazeTunez