Feeds

Facebook

Twitter

Instagram

Youtube

BuzzNgine

home

Music

video

news

album

artiste

music
chart

Nasboi – Small Money Lyrics

Posted Apr 25 by Gnax Oneboss 0

29 views

Nasboi – Small Money

Small Money Lyrics by Nasboi

Nasboi

Deeyaso

Oh oh, I see you

Oh oh, I see you

Heba heba heba hee

When I get small money, me self go jaiye

Champagne hennessy ooo

When I get small money, me self go dorime gan

(Yhemolee I see you)

King solomon no fit do pass me

King solomon, I go do pass you

Heehee, I go jaiye pass you

Spend my money I go jaiye times two

Where una dey, I dey do mathematics

You dey there dey speak big English

Where una dey, I dey hustle my small thing

You dey there dey lose for sporty

When I get this my money, make you no talk say na yahoo

When I get this my dough, make you no talk say na juju I dey do

When I get small money, me self go jaiye

(Champagne hennessy ooo)

When I get small money, me self go dorime gan

(Yhemolee I see you)

King solomon no fit do pass me

King solomon, I go do pass you

Heehee, I go jaiye pass you

Spend my money I go jaiye times two

‘Cause the gbedu don drop, I swear na heat

If your memory full, abeg delete

Make you no go gree like omo-onile

Make you dance and party like poco-lee

And you know say me I no dey like yawa

And you know say me I no dey like palava

If you turn olooo, no yawa

Even if I ball pass maradona

Anywhere money dey, I go dey

Anywhere shayo dey, I go dey

Anywhere wahala dey, I no dey

Anywhere money dey, I go dey

When I get small money, me self go jaiye

(Champagne hennessy ooo)

When I get small money, me self go dorime gan

(Yhemolee I see you)

King solomon no fit do pass me

King solomon, I go do pass you

Heehee, I go jaiye pass you

Spend my money I go jaiye times two

When I get small money, me self go jaiye

(Champagne hennessy ooo)

When I get small money, me self go dorime gan

(Yhemolee I see you)

King solomon no fit do pass me

King solomon, I go do pass you

Heehee, I go jaiye pass you

Spend my money I go jaiye times two

DOWNLOAD: Nasboi – Small Money

Do You Want Your Song Promoted On BazeTunez
CLICK HERE TO GET STARTED

Hottest Artist

What do you think about this song?

Drop Your Comments
related lyrics...
Recent Nasboi Songs
Nasboi – Small Money
Nasboi – Small Money
Nasboi – Umbrella Ft. Wande Coal
Nasboi – Umbrella Ft. Wande Coal
Drop Your Comments 0

Your Name

Your Comment

Be the first to comment on this post
advertisement
popular artists
recent artists
popular search
recently searched
advertisement
subscribe
song of the week
Tiwa Savage – Emotions Ft. Aṣa

Tiwa Savage – Emotions Ft. Aṣa

download now
video of the week

No Video Currently Available..

trending post
recently posted
new topics
I Named My Son Isaac With Only ₦10 – Bishop David Oyedepo (Video)
a week ago | Entertainment News
Tijanni Babangida’s Son Dies As Wife Losses Eye In Accident
a week ago | Local News
Wike Brought Misery, Grief, Anguish To Rivers – Uche Secondus
a week ago | Politics
AMVCA 2024: See how some of your favorite celebrities showed up (photos)
a week ago | Life Style
5 years ago, I underestimated the extent of my influence – Popular Ghanaian media personality, Serwaa Amihere finally reacts to her leaked sex tape
Apr 25 | Local News
Bandits kill 4, abduct 6 and raze telecom service mast in Zamfara
Apr 25 | Local News
Bello: Former ECOWAS Court Of Justice Vice President Criticizes EFCC Chairman
Apr 25 | Crimes
Photos Of Collapsed Niger Prison Where 118 Inmates Escaped
Apr 25 | Local News
Woman in pains as she discovers her boyfriend of 3years is a Catholic priest
Apr 25 | Life Style
I told my friend that I liked a guy we both knew. She smashed him the next day and gave me a review – Woman says
Apr 25 | Life Style
new musics/songs
Damo K – Forever Killar
4 days ago
Shatta Wale – Rise Like Dollar
a week ago
Ajebo Hustlers – You Go Know
Mar 26, 2023 - 07:46PM
Ajebo Hustlers – No Wam
Oct 06, 2023 - 12:44PM
Ajebo Hustlers – Celine Dion Ft. Odumodublvck
Feb 01
Ajebo Hustlers – Dreams II Ft. Zlatan & Blaqbonez
Mar 29
Senth – Compass
2 weeks ago
KrixxKroxx - On The Low
Feb 08, 2022 - 02:42PM
Josh2funny – Badman Kiti Kata (Badman Chukwuebuka)
Jan 13, 2022 - 09:14PM
Portable – Ogo Forever
Jan 13, 2022 - 10:22PM
new videos
Fave – Baby Riddim
Updated:Apr 28
Khaid – Jara
Apr 28
Skiibii ft Davido - Baddest Boy (Remix)
Updated:Apr 28
Bad Boy Timz ft Olamide - Skelele
Apr 28
Niphkeys ft Zinoleesky - Blessings
Updated:Apr 28
Broda Shaggi ft Falz - Cross My Lane
Updated:Apr 28
Asa - Ocean
Updated:Apr 28
Diamond Platnumz - Gidi
Updated:Apr 28
Olamide ft Wande Coal - Hate Me
Updated:Apr 28
Rema ft Aj Tracey - Fresh Young Nigga (FYN)
Updated:Apr 28
Copyright © 2022 - 2024
BazeTunez Media Inc
Powered by: Merge Technology Concept